Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 20:12

Den e si tu angel wey wear white klot sidan for wer dem put Jisos bodi. Won dey for wer di head dey and di oda dey for wer di leg dey.

Open Bible reader