Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 2:8

Jisos tel dem, "Mak una tak som wota from di pot go giv di chairman for di parti." So, dem kon du as e tok.

Open Bible reader