Nigerian Pidgin Bible
John 17:11
"I nor go dey di wold again, bot dem go stil dey insaid di wold, since I won kom mit Yu. Holi Papa, mak yor name protet di pipol wey Yu giv mi, so dat dem go bi won, jos as mi and Yu na won.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"I nor go dey di wold again, bot dem go stil dey insaid di wold, since I won kom mit Yu. Holi Papa, mak yor name protet di pipol wey Yu giv mi, so dat dem go bi won, jos as mi and Yu na won.
Open Bible reader