Nigerian Pidgin Bible
John 16:24
"Bifor naw, una neva tak my name ask for enitin. Naw mak una yuz my name ask for enitin wey una wont and una go get-am, so dat una joy go ful wel-wel.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Bifor naw, una neva tak my name ask for enitin. Naw mak una yuz my name ask for enitin wey una wont and una go get-am, so dat una joy go ful wel-wel.
Open Bible reader