Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 14:12

"I tel una tru wod, di pesin wey biliv mi, go du di kaind mirakol wey I dey du and e go ivun du di wons wey big pas dem, bikos I dey go mit my Papa.

Open Bible reader