Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 14:10

"Yu nor biliv sey mi and my Papa na di same? As e dey insaid mi, na so I dey insaid am. Di wod wey I dey tel una so, I nor dey tok am wit my own pawa, bot na my Papa wey dey insaid mi, dey du all dis mirakol tru mi.

Open Bible reader