Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 13:36

Saimon Pita kon tel am, "Oga, wer yu dey go?" Jisos ansa, "Una nor go fit folo mi go di place wey I dey go naw, bot una go kom mit mi for der leta."

Open Bible reader