Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 13:33

"My shildren, na smol taim rimain wey I go dey wit una. Leta, una go dey faind mi and as I tel di Ju oga dem bifor sey, 'Wer I dey go una nor go fit kom der', na di same wod I dey tel una naw.

Open Bible reader