Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 12:9

For dis taim, plenti pipol wey dey Judea hear sey Jisos dey for dia tawn, so dem kon gada, nor bi bikos of Jisos alone, bot dem won si Lazarus tu, di pesin wey die bifor, wey Jisos wak-up.

Open Bible reader