Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 12:35

Jisos ansa dem, "My lite nor go dey wit una tey. Naw wen di lite dey, mak una tak am waka, so dat daknes nor go kova una. Bikos di pesin wey dey waka for daknes, nor dey si wer e dey go.

Open Bible reader