Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 11:55

Wen Passova Fist don near, meni pipol for di kontri go Jerusalem, kon dey mak demsef klin for di fist, as dia tradishon tok.

Open Bible reader