Nigerian Pidgin Bible
John 11:41
So, dem kon rol di stone komot from di grave mout. Den Jisos luk hevun, kon sey, "Papa, I tank yu sey Yu dey always hear mi and dey du di tins wey I ask from Yu."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
So, dem kon rol di stone komot from di grave mout. Den Jisos luk hevun, kon sey, "Papa, I tank yu sey Yu dey always hear mi and dey du di tins wey I ask from Yu."
Open Bible reader