Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 10:36

'Why una dey tel di pesin wey God shuz for ensef and wey E send kom dis wold, "Yu dey tok against God", bikos I sey, "I bi God Pikin?'"

Open Bible reader