Nigerian Pidgin Bible
Job 28:4
Far from where anybody dey live or where human leg don ever travel, dem dig pit. Dem dey alone when dem dey work, and dey use rope hang inside pit.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Far from where anybody dey live or where human leg don ever travel, dem dig pit. Dem dey alone when dem dey work, and dey use rope hang inside pit.
Open Bible reader