Nigerian Pidgin Bible
Job 2:11
Three friend wey Job get na Eliphaz, from Teman city, Bildad from Shuah, and Zophar from Naamah. When dem hear how Job don dey suffer, dem decide make dem go comfort am.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Three friend wey Job get na Eliphaz, from Teman city, Bildad from Shuah, and Zophar from Naamah. When dem hear how Job don dey suffer, dem decide make dem go comfort am.
Open Bible reader