Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 49:3
People of Heshbon, make una cry out! Ai don destroy! Women of Rabbah, make una start to dey cry! Make una wear sackcloth and cry. Make una run around in confusion. Dem go take una god Molech go foreign country, together with him priest and prince.
Open Bible reader