Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 49:23
Na wetin God say about Damascus be this: The people in the cities of Hamath and Arpad dey worry and their mind no dey at rest because dem don hear bad news. Worry dey roll on top them like sea, and dem no fit rest.
Open Bible reader