Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 49:20
So make una hear the plan wey I don make against people of Edom, and wetin I wan do to the people of the city of Teman. Dem go even drag their children commot and everybody go fear.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
So make una hear the plan wey I don make against people of Edom, and wetin I wan do to the people of the city of Teman. Dem go even drag their children commot and everybody go fear.
Open Bible reader