Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 49:16

Una pride don deceive una. Nobody dey fear una reach as una dey think say dem fear. Una dey live on top rock face, wey high on top mountain; but even though una dey live for high place like eagle, God go bring una down. God, don talk.”

Open Bible reader