Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 49:13
I myself don swear say the city of Bozrah go become place wey dey bring fear and turn desert, people go laugh am and dem go use hin name as a curse. All nearby villages go perish forever. I, the LORD, don talk.
Open Bible reader