Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 49:1
Na wetin God don talk about Ammon be this: Where men of Israel dey? Shey nobody dey wey fit defend their land? Why dem don allow people wey dey worship Molech take the territory of Gad tribe and settle for there?
Open Bible reader