Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 46:27
My people, make una no fear, people of Israel, make una no fear. I go rescue una from that far land, from the land wey una be prisoners. Una go come back home and live in peace; una go dey safe, and nobody go make una fear.
Open Bible reader