Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 19:3
God tell me make I talk say, King of Judah and people of Jerusalem, make una hear wetin I, the LORD Almighty, God of Israel, wan talk. I go bring one kind disaster on top this place wey be say everybody wey hear am go shock.
Open Bible reader