Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 10:5
That kind idol be like something wey people dey use scare bird for melon field; dem no fit talk; na carry dem dey carry them because dem no fit waka. Make una no fear them: dem no fit harm una, and dem no fit do una any good.
Open Bible reader