Nigerian Pidgin Bible
James 5:16
So mak una konfes una sin to ish oda. Mak una pray for ish oda, so dat God go heal una. Di praya wey pesin wey gud for God eye tak all en maind pray, dey wok wel-wel.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
So mak una konfes una sin to ish oda. Mak una pray for ish oda, so dat God go heal una. Di praya wey pesin wey gud for God eye tak all en maind pray, dey wok wel-wel.
Open Bible reader