Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

James 3:2

bikos wi dey mak meni mistak. If pesin nor dey mak mistak for wetin e dey tok, dat min sey e dey pafet and e go fit kontrol en bodi.

Open Bible reader