Nigerian Pidgin Bible
James 2:3
and una respet di won wey wear fine klot, kon tel am, "Sidan for beta place," bot una tel di poor pesin, "Stand der," or "Sidan for groun":
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
and una respet di won wey wear fine klot, kon tel am, "Sidan for beta place," bot una tel di poor pesin, "Stand der," or "Sidan for groun":
Open Bible reader