Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

James 2:23

And wetin dem rite for God wod kon hapun, "Abraham biliv wetin God tok and dat won mak am gud for God eye and God kol am en frend."

Open Bible reader