Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

James 2:18

If enibodi sey,"I get fate and yu get wok." I go sey, "Mak yu show mi yor fate wey nor get wok and I go show yu my fate tru my wok."

Open Bible reader