Nigerian Pidgin Bible
James 1:27
Bot beta religion wey nor get stain for God eye, naim bi dis: to kare for shildren wey nor get papa and mama and wimen wey dey sofa, bikos dia husban don die. So, mak una kip unasef, so dat dis wold nor go stain una.
Open Bible reader