Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

James 1:25

Bot di pesin wey dey luk God pafet law wey dey fri pipol, dey du wetin di wod tok and e nor dey listin and forget, God go bless am for evritin wey e dey du.

Open Bible reader