Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 66:5
Make una listen to wetin the LORD talk, una wey fear and obey him: Because una dey faithful to me, some of una people hate una and dem no one get anything to do with una. Dem mock una and talk say, Make God show him greatness and save una, so that we fit see una dey happy. But shame go catch them!
Open Bible reader