Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 6:5
I talk say, "Hope no dey for me! I don enter trouble because every word wey dey pass for my lip na sin, and I dey live among people wey dey word na sin. And yet, I don see the king, the Almighty God, with my own eyes!"
Open Bible reader