Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 58:5
When una fast, una make unaselves suffer; una bow down una head like blade of grass, and spread out sackclothes and ashes to lie down on top. na wetin una dey call fasting be that? Shey una think say I go dey happy with una?
Open Bible reader