Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 50:2
Why my people no gree answer when I go meet them say make I save them? Why dem no answer when I dey call? Shey I dey too week to save them? I fit dry the sea with a command and I fit turn rivers to desert so that fish wey dey inside them go die because water no dey.
Open Bible reader