Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 50:1

God talk say, “Shey una think say I send my people away like man wey divorce him wife? Where, be the paper of the divorce? Shey una think I sell una go bondage like a man wey sell him children as slaves? No, una go strange land because of una sins; dem send una commot because of una crimes.

Open Bible reader