Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 5:20

Una don enter trouble! Una dey call evil good and una dey call good evil. Una turn darkness to light and una turn light to darkness. Una make wetin dey bitter sweet, and wetin dey sweet una make am bitter.

Open Bible reader