Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 47:1
God talk say, Babylon, make you come down from your throne, and sit inside dust on top ground. You be like virgin before, city wey dem nobody defeat, but you no dey soft and fragile again! You don become slave!
Open Bible reader