Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 40:26
look the sky! Who create the stars wey you dey see? God wey lead them out like army, he know how many dem be and he get name for each one! him power dey very great- none of dem don ever miss before!
Open Bible reader