Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 39:6
A time dey come when Babylonia go come carry everything wey dey your palace, everything wey una ancestors don store up till this day, dem go carry them commot ,nothing go remain,
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
A time dey come when Babylonia go come carry everything wey dey your palace, everything wey una ancestors don store up till this day, dem go carry them commot ,nothing go remain,
Open Bible reader