Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 32:6
A fool dey talk without sense and dey think of evil things to do. Everything wey he dey do and wetin he dey talk na insult dem be to the LORD, and he no dey feed people wey dey hungry or give people wey won drink water anything make dem drink.
Open Bible reader