Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 28:7

Even the prophet and priest don drunk so tey dem dey stagger. Dem don drink plenty and strong wine and dem con dey confuse. The prophets don drunk too much wey be say dem no fit understand the vision wey God send, and the priest dey too drunk that dem no fit decide the case wey dem bring to them.

Open Bible reader