Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 15:5
My heart dey cry out for Moab! The people don run go town of Zoar, and go Eglath Shelishiyah.some climb the road wey go Luhith, dem dey cry as dem dey go; some escape go Horonaim, dem dey cry very loud.
Open Bible reader