Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 13:14
The foreigners wey dey live for Babylon go run commot go their own country, dem go scatter like deer wey dey rn away from hunters, dem go be like sheep wey no get shepherd.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
The foreigners wey dey live for Babylon go run commot go their own country, dem go scatter like deer wey dey rn away from hunters, dem go be like sheep wey no get shepherd.
Open Bible reader