Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 10:20
A time dey come when the people of Israel wey don survive no go rely on nations wey don almost destroy them again. Dem go truly put their trust in the LORD, holy God of Israel.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
A time dey come when the people of Israel wey don survive no go rely on nations wey don almost destroy them again. Dem go truly put their trust in the LORD, holy God of Israel.
Open Bible reader