Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 10:13

The emperor of Assyria boast say, “Na me do everything myelf. I dey strong and wise and clever. I wipe out the boundary wey dey between nations and I take the supply wey dem don store. I match people wey dey live for there like bull.

Open Bible reader