Nigerian Pidgin Bible
Hosea 7:1
"Anytime I wan heal my people, Israel, and wan make them prosper again, na only their wickedness I dey see and the evil wey dem dey do. Dem dey cheat one another, dem dey break into houses and steal; dem dey rob people people for street.
Open Bible reader