Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hosea 6:6

I want una constant love, no be una animal sacrifice. I go like make my people know me pass make dem dey burn offering to me.

Open Bible reader