Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hosea 6:4

But God talk say, wetin I wan do with una, "Israel and Judah? Una love for me don disappear quickly as morning mist; e be like dew, wey vanish early in the morning.

Open Bible reader