Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hosea 14:3

Assyria no fit save us, and war horse no fit protect us. We no go tell our idols say dem be our God again . O LORD, you dey show mercy to those wey no get anyone else to run to."

Open Bible reader